Language: [pcm] | Nigerian Pidgin | Nigerian Pidgin |
Title: | Holy Bible Nigerian Pidgin English | Nigerian Pidgin English Bible |
Abbreviation: | pcm | ID: PCMWBT or pcm |
Copyright © 2019 Wycliffe Bible Translators, Inc. |
Format | Link |
Browser Bible | Study online with Browser Bible |
Mobile HTML | Read Mobile HTML online |
Zipped mobile HTML | pcm_html.zip |
ePub 3 | pcm.epub |
Amazon Kindle EPUB | pcm.epub |
PDF file list | |
Crosswire Sword module | pcm2019eb.zip |
Plain text canon only chapter files | pcm_readaloud.zip |
Microsoft Office Word 2003 XML | pcm_word.zip |
Pidgin, Nigerian: Holy Bible Nigerian Pidgin English (Bible)
Wen di world just start, na God kreate di heaven and di eart.
—Genesis 1:1
David Song Just as shepad dey guide en sheep, na so too God dey guide and provide for mi; so hongry nor go kill mi.
—Psalm 23:1
But make una first do di good tins wey God wont and evry oda tin go bi una own.
—Matthew 6:33
“God love di pipol wey dey dis world well-well, so E kon send di only pikin wey E get to us, so dat anybody wey bilive am, nor go die, but e go get life wey nor dey end.
—John 3:16
And wi know sey evritin dey work for awa good, bikos wi love God and dey do wetin E wont.
—Romans 8:28
copyright © 2019 Wycliffe Bible Translators, Inc.
Language: Nigerian Pidgin
Contributor: The Seed Company
© Wycliffe Bible Translators, Inc. 2020 in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee
All rights reserved.
2020-11-30
Last updated 2020-11-30