117
Praiz God
Make all di nashons praiz God.
Make all di pipol for di eart praiz am.
Bikos E love us with di love wey nor dey fail
and God goodness dey last forever.
So make una praiz God!